tag:blogger.com,1999:blog-3096789639892326369.post271322706338545606..comments2023-08-25T02:47:33.590-07:00Comments on Today is always better: Lets call her Violet!Dark Neohttp://www.blogger.com/profile/02927976347442243432noreply@blogger.comBlogger2125tag:blogger.com,1999:blog-3096789639892326369.post-40346865656231359522009-06-02T00:47:38.166-07:002009-06-02T00:47:38.166-07:00who is this 1 ehn guy make we just dey carry dey g...who is this 1 ehn guy make we just dey carry dey go free all these y(h)o's e be like say i go start my own blogP'sy-A-wanahttps://www.blogger.com/profile/06084499034674489426noreply@blogger.comtag:blogger.com,1999:blog-3096789639892326369.post-20403376166295220172009-05-25T15:27:17.714-07:002009-05-25T15:27:17.714-07:00First of all you miscreant, you are supposed to te...First of all you miscreant, you are supposed to tell me you started a new one, cos u r using romneo to follow mine, secondly u neva change, u dey chase small girls dey go their skool gate wait 4 them shey...hope sey she don write waec sha, thirdly u need some publicity mahn, abi u no get friends wey dey blog or use internet, don't make me advertise u on my blog lol, fourthly the friggin name is Sir Scribbles not scribble u doltSir Scribbleshttps://www.blogger.com/profile/03090080300259543990noreply@blogger.com